PHUTURE IS LIVE ON STAKING REWARD
Make una follow see, Phuture de happy to join body with Staking Rewards. Wetin this mean be say, if you de follow use Phuture tokens you fit track am with USDC.
Staking Rewards be the oga for anything weh you wan use de track your crypto levels. Dem de monitor over 200 projects weh de comot beta money.
As e be now, any $PHTR you stake de get 22.36% times your money and you fit see beta money when you buy their token with USDC. you fit check for their website
total tokens weh de circulate
All the tokens weh you staked
tokens for their staking pool
all the Phuture tokens weh dey and their LP
Inflation metric for Daily Rewards
you fit also observe their advanced calculator to track your $PHTR staking rewards and stats such as:
Total Rewards Value
Total Rewards Rate
Adjusted Reward
Returns on a daily/weekly/monthly/yearly basis
Summary
The reason why dis two projects join body be say dem wan make you as crypto person get easy control of your crypto.
Staking Rewards be de oga for crypto tracking and services.
You fit reach them for dis links
Website|Twitter|Telegram|Reddit|Discord
Incase you no really sabi about Phuture, dem be decentralised protocol weh de help people with investment gist weh nobody be oga, na you de control your money.
You fit even create your own concept on top their website, in fact dem get so many tools like dat weh you fit use.
You fit join their community, na some of their links de here so
Telegram |Discord|Gitbook|Website|Twitter|Medium