Shey una know say e get NFT weh dem dey call "flippie" and you go fit use am for Solana blockchain.
This pipu don join body with Solana as per say them want make people sabi them wella for this crypto something.
For you sef to follow join body, you go need find way make your name dey their book, you fit register for this site https://solanium.io/project/flippies-nft/ make your name dey.
But you need do am sharp sharp because say dem go close in two days and people weh win the ticket go fit reach the next level when dem wan sell the tokens and that go be on the September 13, 2021.
No forget say na Solanium de run am.
The tokens go reach everybody by September 20, 2021 weh dey their whitelist book.
No go loose guard, see say the supply no plenty
Total supply: 10000
Token type: NFT
Token price: 4 SOL
make we show how dem go run this package
1. dem go first share Flippies-nft to the ticket
winners
2. dem go make Flippies customized cloth but e no go many, so make you rush am oh.
3. dem go design software make you fit trade your flippie see money for hand.
4. list go comot for who get the highest Flippies NFT
5. competition go dey for pipu weh get Flippies NFT
6. dem go do plenty advertisement make pipu sabi wetin de sup
7. when Solana blockchain do event for Lisbon, Portugal, pipu go fit win prizes from the photo weh dem go snap.
For more yarns on this Flippies matter, check us for these links
Twitter: https://twitter.com/FlippiesNFT
Telegram: https://t.me/FlippiesNFT_chat
Telegram announcement: https://t.me/FlippiesNFT
Webiste: https://www.flippies.art/#